King Promise & Headie One – Ring My Line Lyrics

King Promise Ring My Line Lyrics, Ring My Line Lyrics by King Promise & Headie One

If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line
Hey they say I changed
Cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I change

Then they expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no more
No matter be safе
If e no be money no call mе
If it ain’t about the money don’t call me
If e no be money no call me
But if it is ring ring make you ring my line
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line
Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face
Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh nah nah nah ey
Me I dey move Just dey waka
I just dey face my front and my matter
Inkwɛ moko sane bii I no dey bother
Water my dreams cos
One day one day I dey go grow big
Nyame nkoaa ne m’agyenkwa
I gat big dreams no dey play no dey scatter
DMX kɛ loyalty before the money
That be how we dey live “yeah”
If you know me you know say I be real
Money makes some changes but money didn’t change me
No dey fear no dey make nothing dey shake me
Oh na na naa
I get big dreams o
I dey do am for my people o
My people dey depend on me o
I no fit give up on my people o
Oh na na naa
Hey they say I changed
Hey cause me I dey my line
Take the bad energy comot my face

Dem vex they say I changed
Then they expect say I be the same boy
Oh na na naa ey
They say they wanna tame me in they labeled me a rebel
Motivate myself in mirror trying on my necklace
Put this mortgage on my chest cos it could have been a sentence
Put this mortgage on my kettle cos we cooking in a kettle
Got this cute one and she got freckles
Sexy bitches hit me up i ain’t replying to their messages
It’s better with a city view everything expensive
Fresher than a cereal contaminate my beverage
Rely on people never
They had me in my cell feeling sentimental huh
Out of sight Out of mind Them man wasn’t expecting us
Minutes later come home and let me level up
N***** turn treacherous Now they upset with us
Music and Road its had to keep them both seperate (Ah)
All the time i couldn’t hit that laver
I had to hit the strip with pebbles
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line
If e no be money no call me
If it ain’t about the money don’t call me
If no be money don’t call me
But if it is ring ring make ring my line