Rybeena Id.Me Lyrics
I tell my gee make he wake me up by 3:00
Cos zero balance no go make me sleep
Even if I sleep mind no go sleep
Mummy steady calling make I press money
Tolani go soon resume that’s my baby sis
Kele go be 21 by the end of week
And she deserve a gift uhh
As ọmọ ọpẹ k’ori ṣa maa ṣọ mi
Emi lo ye ti mo ṣe n pa’dan mi
It’s so hard when you come from nothing
To something
Wetin man dey face sometimes no be small thing
Na why sometimes you see my head is touching
God knows I don’t joke with money
K’ọmọ ọpẹ to ri ID.me
K’ọmọ ọpẹ to jẹ ID.me
Ka fi ṣe IRS
You know expectation kills
Thinking if money don drop I go ja black Benz
Oh God forbid bad thing
Your profile no go blank my Gee
You no go see violence
Bad man am sick upstairs
You fuck with a boy like me you go see madness
Sapa o le tẹ mi lọrun
F’ọmọ to y’ọle ṣo mọ pe iya lo fi kọrun
Monday fun Ọjọ-Aje
Jaye ni Saturday
I no go fit leave money matter go dey cuddle
Hmm, I’m just a poor boy with an iPhone
If you no believe in grace boy you better find soap
Cos this one no be soccer, ṣe you get a life goal?
I’ve been tryna make a fortune I no fit to die broke
Baba gbọ
Gbọ adura mi o
I get plenty people wey don depend on me o
As ọmọ ọpẹ k’ori ṣa maa ṣọ mi
Emi lo ye ti mo ṣe n pa’dan mi
It’s so hard when you come from nothing
To something
Wetin man dey face sometimes no be small thing
Na why sometimes you see my head is touching
God knows I don’t joke with money
K’ọmọ ọpẹ to ri ID.me
K’ọmọ ọpẹ to jẹ ID.me
Ka fi ṣe IRS
You know expectation kills
Thinking if money don drop I go ja black Benz
Oh God forbid bad thing
Your profile no go blank my Gee
You no go see violence
Bad man am sick upstairs
You fuck with a boy like me you go see madness
O ti ye ọmọ oro
You fit get 10 profiles make them blank 8
Normal
O le fi 1 million ṣe ọṣẹ ko ma gba kobo
Normal
But still on still o ma lagidi pẹlu hustle ẹ ọmọ ọpẹ (O ṣa mọ)
Ọmọ iya Adewale o