Smur Lee Deliver Lyrics (feat. Mluusician & BigBaller_Ceo), Smur Lee ft DJ Maphorisa Deliver Lyrics, Smur Lee ft Focalistic Deliver Lyrics, Smur Lee ft Ch’cco Deliver Lyrics

They call me Smur Lee

I give you privilege, you take all the village
I no dey wey— but you dey show for my lineage
I no be your blood, me and you sef no relate
Money don come, you don start to dey show face
No too much talk, I wan scatter the whole place
I never start, you don start to dey pick race
There’s time to play, take me for Instagram
Aza man go deliver in seven days

To raise 7K, you think say na play?
I work 24/7, no resting day
No holiday because me I need money for my rainy days

To raise 7K, you think say na play?
I work 24/7, no resting day (Ah, chu)
No holiday because me I need money for my rainy days
(Ara, yeah)