Smur Lee Squeeze Face Lyrics, Smur Lee Squeeze Face Lyrics English Translation

Party don start o ya shake your figure 8
Money no dey dem go carry you play
I see many days before I see this day
So, ọga relax no dey misbehave
If I paste now credit no delay
Your Elon don burst I dey pay for Kuwait
Na we dey run am we no dey delay
We no dey delay

Even pastor hin dey collecti rate
Only few can relate
Collect money then squeeze your face
Even pastor hin dey collecti rate
Only few can relate
Collect money then squeeze your face

Focus
No rush
Soft soft
Bring work
No dull
Just chop
Roll up
On torch
Bring work
Focus
Gunshot
Soft soft
No dull
Just chop
Roll up
On torch

Lyrically speaking no be malingering
Money no dey dem talk say I stingy
This money matter is got me be thinking
No worry yourself your babe dey here with me
Lyrically speaking no be malingering
Money no dey dem talk say I stingy
This money matter is got me be thinking
No worry yourself your babe dey here with me

Even pastor hin dey collecti rate
Only few can relate
Collect money then squeeze your face
Even pastor hin dey collecti rate
Only few can relate
Collect money then squeeze your face

Focus
No rush
Soft soft
Bring work
No dull
Just chop
Roll up
On torch
Bring work
Focus
Gunshot
Soft soft
No dull
Just chop
Roll up
On torch