T.I BLAZE Trenches Luv Lyrics
Have been sitting inna the corner my room all drunk baby girl
I forgave you many times even when you fucked up baby girl .
Red flag biti japan but I lock baby girl
Traumas with my ex ? Traumas oo
Left plenty scenarios in my head ..
Anytime I loose touch , you on top me ,
You handcuff me .You ungodly me
Your pattern still dey mud me
And I like the way that you ride it
Am a badboy am a snatcher but am afraid karma fii later catch-up yeh
I don’t wanna loose you baby ooo
If I ever leave here , if I ever double up
Next one I go double up , my heart e no strong fii love .
Igba nba jo , konilu magbelulo
For your case maaranju gan oyege iyeiye
You know me I be trenches boy
I no really sabi love , even if I sabi love..
I no really sabi trust ,
Moodswing I dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi ooo …
If you no ready so ma sare semi ooo
And when you down shoma raye temi ooo ..
There’s fire on the mountain
There’s fire on the mountain
My steeze I dey maintain composure, composure
Over anything make dem no go see me finish ..
Make dem no go see me finish , no go ever let a girl know your secret .
Omoba omoba yato somo oloye
Dey your lane make I dey lane .
Yayo , ogbeni salo
Oliver , only jaho , twist oliver ooo
Money bag oo , make e fat oo
Big bag .Love I no phantom . Koyemi sir ooo