
Tiwa Savage Koroba Lyrics
[Intro]
Ah
Okay
Eh
London
[Verse 1]
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who nor like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
[Chorus]
Koroba
Koroba
Koroba
Koro, oya carry your
Koroba, Koro Kuru
Koroba Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koroba
Koro, oya everybody
Carry your something
[Verse 2]
He say darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, Igboro
Sho wole, ko wole
[Chorus]
Koroba
Koroba
Koroba
Koro, oya carry your
Koroba, Koro Kuru
Koroba Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koroba
Koro, oya everybody
Carry your something
[Verse 3]
I no mean to bother you, at all
Monkey dey work
Bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey work
Bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
[Chorus]
Koroba
Koroba
Koroba
Koro, oya carry your
Koroba, Koro Kuru
Koroba Koroba
Koro, oya carry your
Koroba Koroba
Koro, oya everybody
Carry your something
Written by; Tiwa Savage
Produced by; London
Released date; 6 August, 2020
Album/EP; Celia