YKB pressure Lyrics
It was a Tuesday, I was in my mother’s house
My sister call my mother phone, say she wanna talk to me
Say Gbolaga, you need another option
That woman there she no dey collect pension, hmm
Sho ti gbo?
Shoro ti ye?
Change your ways
No delay
I know you love your hustle
But it’s important that you play your role, hmm
So many times wey be say I no fit carry body
Because say I no get money
They no dey rate me for family
So many times wey be say I no fit drop opinion
Because I no get contribution
Shebi my mama go hold body
Oh-ooh, oh, for the money
For the money
For the money it’s pressure
For the money
For the money
They go give you lecture
Oh ooh oh, for the money
For the money
For the money it’s pressure
But I no go succumb, oh oh
I’m not worried about what you worry about
I get some issues I dey carry about
but you probably know nothing about it (about it)
Wetin matter na say ki n ti powo
Ki n ti gbowo, ki n ti fowo showo oh ooh
Shey bi my mama go hold body
No matter
So many times wey be say I no fit carry body
Because say I no get money
They no dey rate me for family
So many times wey be say I no fit drop opinion
Because I no get contribution
Shebi my mama go hold body
Oh ooh oh, for the money
For the money
For the money it’s pressure
For the money
For the money
They go give you lecture
For the money
For the money
For the money it’s pressure
But I no go succumb