Zlatan – Astalavista Lyrics

Zlatan Astalavista Lyrics (feat. Young Jonn)

Ibile
Kapachumaremarechukpako
Wi-Wi-Wi-Willis Give Dem

Astalavista, nice to meet ya touch your toes and bend
My sneaky, link o falling in love o
She want me for herself
Baby, don’t be selfish if you love me you must learn to share
Only money dey my mind for now I ain’t gat time to love

She say Jiggy ma fimikpa
She say Jiggy ma fimikpa
Say you dey enter my eyes
Say you dey enter my eyes
She say nobody do me like that
Nobody do me like that

Just incase you don’t know this o
You dey scatter my head
Otipe ti mo n notice o
Your beauty fefenenfe
Ki motunfe? When you dey here
Ife ti yo mi ni mo shey ko ounje
Gbegiri ati amala, mo ko e je
Nkan to gbe seyin make me shout nkan be
Awon temi bimi shey mo normal
Mo ni yeske yes mo normal
Ever this girl give me number
Na him iDon dey spend my dollar
Oya see as iDey dance makosa
She promise me love forever
Our love wey don cross border
Babalawo no fit put asunder

She say Jiggy ma fimikpa
She say Jiggy ma fimikpa
Say you dey enter my eyes
Say you dey enter my eyes
She say nobody do me like that
Nobody do me like that

Them don do me things before
But nobody do me like this
Ati gaun po jo tenu ko
1 + 1 na mathematics
Them don do me things before o
But nobody do me like this
Ati n gaun po jo tenu ko
1 + 1 na mathematics
And it’s a big pity to all of my ex
Japa japa unto the next
And I fit do 3rd verse if I go vex
But my baby don tell me say make I rest

Astalavista nice to meet ya touch your toes and bend
My sneaky link o falling in love o
She want me for herself
Baby don’t be selfish if you love me you must learn to share
Only money dey my mind for now, I ain’t gat time to love

She say Jiggy ma fimikpa
She say Jiggy ma fimikpa
Say you dey enter my eyes
Say you dey enter my eyes
She say nobody do me like that
Nobody do me like that

Astalavista nice to meet ya touch your toes and bend
She say Jiggy ma fimikpa
Say you dey enter my eyes
She say nobody do me like that
Nobody do me like that

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Zlatan, Young Jonn
  • Album: Astalavista
  • Released: 2022