BNXN 16 Lyrics

Where you dey when we dey giddem sangalo?
Shey mo shi le ri moslado o
No be today we dey giddem sangalo o

E don dey my routine
Since I was 16
Never to lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot

E don dey my routine
Since I was 16
Never to lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot

Oh, baby, give me soft landing o
We don’t need no surveyors
You don fly go Paris
You don leave me for Lagos
How do you expect me to move on?
Is it because I’m famous?
Oh, baby, these streets
These streets won’t contain us
Oh, baby, these streets
These streets won’t contain us
Oh, baby, these streets
These streets won’t contain us

Makosa, makosa, makosa, makosa
Makosa, makosa, mako…
These streets won’t contain us

Na sexy girls dey my city, Eko
If I put am on call, make she dey come
She go come
Eko oo jina
‘Cause she prefers to ride in my bima
We for don walan Colombo
Na you wey go dey buss my bololo
And you no suppose dey use me pa
Like sabi nwa

Since I was 16
E don dey my routine
I no dey lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
Never to lose composure

E don dey my routine
Since I was 16
Never to lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot

E don dey my routine
Since I was 16
Never to lose my focus
I dey work like machine
But since na my routine
I just dey move like robot

Give me soft landing o
We don’t need no surveyors
You don fly go Paris
You don leave me for Lagos
How do you expect me to move on?
Move on?