Adekunle Gold Dior Dior Dior Lyrics (feat. Foushee)

In my lifetime, in my lifetime
People I fit die for, dem be like two
Everybody no go like am, dem no go like am
I wanna be me, don’t wanna be like you

Some of dem, dem wan to gum body
Where dem dey, dey when I be nobody?
If I talk true, dem might come for me
But you can talk true, they want my company

Big love to mama, she raised a man, Lion King
And blessings to friends that hold me down, for loving me
More life to the fans, you changed my life, e se
And big ups to me, I never give up

I just wanna win, win
In this life of sin, sin
Every other day, I gotta win
Win so hard, I make a scene

Omo ope just wanna win, win
Wahala ko kan mi, mi
Every other day, I gotta win
Win so hard, I make a scene

Win, win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner, win, win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner, win, win

Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner, win, win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner

Wetin no killi me, killi me, better never come back
So far, so far, omo, see my throw back
Winning so sweet, I’m not tryna lose
They wanna go down, omo, I refuse

Ahead, ahead, I dey run my race
I give dem gap, but dem still dey chase
Winner man, make you give me space, oh
Win, win, winner man

Big love to mama, she raised a man, Lion King
Blessings to friends that hold me down, down, down, loving me
More life to the fans, you changed my life, e se
And big ups to me, I never give up

I just wanna win, win
In this life of sin, sin
Every other day, I gotta win
Win so hard, I make a scene

Omo ope just wanna win, win
Wahala ko kan mi, mi
Every other day, I gotta win
Win so hard, I make a scene

Win, win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner, win, win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner, win, win

Me be winner, me, winner
Me be winner, winner, win, win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, winner

In my lifetime, in my lifetime
People I fit die for, dem be like two
Everybody no go like am, dem no go like am
I wanna be me, don’t wanna be like you