Ayo Maff FIND MONEY Lyrics (feat. Zerrydl)
Me and all my guys we dey find money
We dey find money, we dey find money
Anywhere wey belle face we dey find money
We dey find money we, de wey find money
Ajeh
This shit is divine
I cannot deny
Oh will you be mine, oh I will see you in the night
I dey hustling for the money dem dey laugh me e no funny
Joy comes in the morning I have been missing my mummy
Monday to Sunday outside for my daily 2k
I go take again I dey pray make sapa nor show face
CC load the CC
No jersey balling every season baby
7 days no sleeping
DND no VC I’m busy baby
Me and all my guys we dey find money
We dey find money, we dey find money
Anywhere wey belle face we dey find money
We dey find money, we dey find money (Wahala)
Lorilẹ o di gobe
Lori, lorilẹ o di gobe
Aje
Ẹ sọ fun sisi ologe ko ya faya gbe (Aje)
Ẹ so fun sisi ologe ko ya faya gbe
Milligram
100 milligram
For the money I move like a criminal
Who be that n****
Who be that n****
Way wan taste am tell am say I too bitter, ehn
Ọmọ owo mo gba kaluba ori ba mi ṣe
Ọmọ owo mo gba kaluba ori ba mi ṣe
I chase my bag on God
Nobody dey when I dey my dey
Escobar
Me and all my guys we dey find money
We dey find money, we dey find money
Anywhere wey belle face we dey find money
We dey find money, we dey find money
Lori, lorilẹ o di gobe
O n ja mi laya (O di gobe)
O n ja mi laya
Up up way kolo mana
Na you take my banda
Bill gate dey find money
Zerry dey find money
Don’t depend on me cause all of us dey find money
Ayo Maff dey find money
Aza Man day find money
You too dey beg money urgent 2k you self go find money
Sisi ologe o n ja mi laya o