Burna Boy – Whiskey Lyrics

Burna Boy Whiskey Lyrics, Whiskey Lyrics Burna Boy

Port Harcout resident they are not breathing fresh air
My people make una dey see am
Say Port Harcout resident they no dey breathing fresh air

So when you wake in the morning you go cough
You go cough black soothe
The cars, if you see the way the cars them go dey black everywhere
Curtain everywhere, everyday nae we dey mop glass, every day

I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

Some people bind and cast
Some of them pray and fast
I say see pastor don dey fat
Shey na the thing God command

Because of Oil and Gas
My city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard

I fall to easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

People dey sleep for their house dey get no work
Some they walk on the other side of town dey dem for hold up
Some they pray for the traffic make dey hail you make you show love
When e reach when to go back home you go go club

I no say e no easy my brother
′Cuz you dey take am easy my brother
As long as you are breathing my brother
As long as you no sink inside water

I fall too easy
And I poured the whiskey (ok)
But no be disability oh
No be disability oh

I fall too easy
And I poured the whiskey
But no be disability oh
No be disability oh

People wey dey pray for the rain but e no fall
Rain dey fall for another mans place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost

My foul wey dey Shekpame
As na you dey talk swear, they don kpoose
The ones wey remain self no reach anything
Na bag 300 foul for door
Abeg make Government come
Make they come, make them try

300 foul una know how many cartoons now
Abeg my everything, my clothe, my property
I no know wetin I recue from there now
As me and you dey talk I leave some for there
You see my body na water I come from
I even dey like I dey swimming pool now
Plus swimming pool dey learn for where me dey bros
This one na eh, e no dey come down