Fido Awolowo Lyrics

I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I dey ganja all the time
Pass me the ganja, gimme brown Rizla
Pass me the ganja, light me up so high
Take me over-over, the cloud so high
Fly me up, oh up so high
‘Till I find myself talking with da Most High
Some-some think say me I don dey mad, ooh-whoa

Hope he still dey go? Leave am, leave am, leave am
I think say he don enter that side
As I dey let them know wetin dey my mind (wetin dey my mind)
Some dem take me for a fool, yeah (take me for a fool, yeah)

Awolo’ (oh-oh), Awolowo (ye-ye-yeah)
A nfa ‘gbó lo (ah-ah), lowó-lowó (Awolowo)
Ayé nló (yeah), be bé nló (be bé nló)
Wón bámi sóh (bámi sóh), motí kó’ti ikún sí wọ’n (kó’ti ikún sí wọ’n)
Me, I no mind wetin, dem go talk
Ewé atí egbo, na the only thing I know (thing I know-oh)
Ayé nló (eh-eh), bé bé nló (nyo-oh)
Wón bámi sóh (bámi sóh), motí kó’ti ikún sí wọ’n

Thank you Jah for giving us rain (giving us rain)
Abundant blessings me I can’t fi rain (I can’t fi rain)
Bless the farmers planting ganja all day (ganga all day)
Puff one-two, take off my pain-pains away
Oh a-away, yeah-yeah
Emí ó má lé mú’gbó t’Ólu bà wé (bà wé)
Rara o, I go roll my spliff my way
My way, no be your way, yeah-yeah

Awolo’ (oh-oh), Awolowo (ye-ye-yeah)
A nfa ‘gbó lo (ah-ah), lowó-lowó (Awolowo)
Ayé nló (yeah), be bé nló (be bé nló)
Wón bámi sóh (bámi sóh), motí kó’ti ikún sí wọ’n (kó’ti ikún sí wọ’n)
Me, I no mind wetin, dem go talk
Ewé atí egbo, na the only thing I know (thing I know-oh)
Ayé nló (eh-eh), bé bé nló (nyo-oh)
Wón bámi sóh (bámi sóh), motí kó’ti ikún sí wọ’n (kó’ti ikún sí wọ’n)

Awolo’ (oh-oh), Awolowo (ye-ye-yeah)
A nfa ‘gbó lo (ah-ah), lowó-lowó (Awolowo)
Ayé nló (yeah), be bé nló (be bé nló)
Wón bámi sóh (bámi sóh), motí kó’ti ikún sí wọ’n (kó’ti ikún sí wọ’n)
Me, I no mind wetin, dem go talk
Ewé atí egbo, na the only thing I know (thing I know-oh)
Ayé nló (eh-eh), bé bé nló (nyo-oh)
Wón bámi sóh (bámi sóh), motí kó’ti ikún sí wọ’n (kó’ti ikún sí wọ’n)

Add as a preferred source on Google
Add as preferred source on Google