Fireboy DML letting go Lyrics (feat. Lojay)

Sometimes you’re rude, sometimes you hold it back
This kind of inconsistency in love e no fit last too long, oh baby
And I was obviously head over
Now I’m packing my bags and running on my heels, oh no, cause

Sometimes loving is letting go
But you know say I go always dey for you
So if you love me, let me know
Make I no go carry gbese on my own

Let me tell you all about julie
Every other day she dey swear say she love me truly, truly, yeah
Been my best friend since uni’
Shawty look like a superstar in a James Bond movie
So the repercussion was not enough
You know say I’m quick to fall in love
Evidently you’re cheating too
But I gatts handle my trust issues
If you sef put yourself in my shoes
All of the time wey I waste you I’ve fully given up
And you’re my happily never after baby

Cause sometimes loving is letting go
But you know say I go always dey for you
And if you love me let me know
So I no go carry gbese on my own

I found you and I lost my mind
Without you I no fit survive
Why you dey do me one kind?
Why you dey pour me water then set me on fire?
Make I no lie I don tire
Baby don’t waste my time
And I know you’re holding tight to me but

Sometimes loving is letting go
But you know say I go always dey for you
So if you love me, let me know
Make I no go carry gbese on my own