FOLA gokada Lyrics

Omo I go deliver go-kada
Even if you cheat on me, I won’t ba ja
She be screaming harder
And you know nobody badder
Omo I go deliver, deliver ah ah
Since I had you
Anu ni mori gba ah ah
She be screaming harder
Make I yarn you the matter
E getti one kele
O pe koro wa to wo
Nigba taba n sere
You know the vibes don’t dull
And if you need me now
Omo emi mo n bo
Ah furo to gbe
When you walking o n gbon

She be screaming harder