Mavo Shakabulizzy Remix Lyrics, Mavo ft Davido Shakabulizzy Remix Lyrics

Yeah, yeah
Kilolo (K-Way)
Kilogbede, Kilogbede Record Limited (K-Way)
K-Way

Follow you again (Follow)
Me, I no dey follow you again (Kilolo)
Kilo, follow you again, me, I no dey follow you again
Kilo, follow you again (Kilo)
Me, I no dey follow you again
Follow you again, me, I no dey—

Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper, baby, see you later
When the paper enter, I go call you, shop for you
Balenciaga, Rick Owens
Louis Vuitton go be less, baby ma wo’bẹ
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking, all day working for money

Kilo, e don sour (Baddest, water)
Holy water
Give her Cana’ make she update (Shekpe)
Shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (Kilolo, lo)
Making money easy
Me, I fit to give you money, easy (Kilolo)

Expensive girl, tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me (Tell me baby) for you
My baby want a Lacoste (Want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est, fastest

We dey focus on Naija, dem dey focus on paper
And if them enter one thing, dem go vanish like NEPA
They no dey give shishi (They no dey give shishi)
Too dey talk Geh-Geh (Too dey talk Geh-Geh)
Shey you wan Fubara? We go do like Wike (Yeah; Kilo)
Sapa, let my people go (Ki lo wi?)
Sapa, let my people go (Sapa)
We just want to turn up and smoke igbo
Sapa, let my people go

Focus, focus, hocus-pocus
Focus on paper, baby, see you later
When the paper enter, I go call you
Shop for you, Balenciaga, Rick Owens (Shop, shop, shop)
Louis Vuitton go be less, baby, ma wo’bẹ
Wait, look, see me, ghe me, ego, ego
Money talking , all day working for money

Kilo, e don sour (Water)
Holy water
Give her Cana’, make she update
Shakabulizzy
Kilo, no dey whine me-zzy (Kilolo)
Making money easy
Me, I fit to give you money, easy (Kilolo)

Expensive girl
Tell me, baby, you want a Lacoste? (She pricey)
Buy her Valentino for her birthday
Cost-est, fastest
Why you want a Lacoste? (Pricey)
From me (Tell me baby), for you
My baby want a Lacoste (Want a Lacoste)
Expensive girl, cost-est, fastest
Kilo

Add as a preferred source on Google
Add as preferred source on Google