Qing Madi Feeling Alright Lyrics
Be like when we dey hustle for days
No dey vibe we dey follow our lane
On the grind you go sabi your place
This place woman dey turn to men
Yeah, I’ll be there when everyone around is screaming your name
I’ll be there, when they all turn another way
And you know I’m there when every pretty thing is coming your way
I’m sure you know I’m always by your side, when it’s no or yes
Yeah, be like when we dey hustle for days
No dey vibe we dey follow our lane
On the grind you go sabi your place
This place woman dey turn to men
Candle light for the people we left
You taught me not to give a hundred percent
And I know that the money has changed me
But I’m watching my side
Anything to be feeling alright
Oh mehn, oh my mehn
Anything to be feeling alright
You no fit to dey take my smile
Anything to be feeling alright
Oh mehn, oh my mehn
Anything to be feeling alright
You no fit to dey take my smile
Anything to be feeling alright
Be like when we dey hustle for days
No dey vibe we dey follow our lane
On the grind you go sabi your place
This place woman dey turn to men
See no go blame me if I’m causing a scene
You no know wetin dey inside, oh ahh
You no know wetin I see for far
That’s why I believe
No go blame me if I move easily
Don’t think that it would last for this long
You know me well, so what you do expect from me?
Yeah, be like when we dey hustle for days
No dey vibe we dey follow our lane
On the grind you go sabi your place
This place woman dey turn to men
Candle light for the people we left
You taught me not to give a hundred percent
And I know that the money has changed me
But I’m watching my side
Anything to be feeling alright
Oh mehn, oh my mehn
Anything to be feeling alright
You no fit to dey take my smile
Anything to be feeling alright
Oh mehn, oh my mehn
Anything to be feeling alright
You no fit to dey take my smile
Anything to be feeling alright
Be like when we dey hustle for days
No dey vibe we dey follow our lane
On the grind you go sabi your place
This place woman dey turn to men