Qing Madi Pepper Me Lyrics, Qing Madi ft Zinoleesky Pepper Me Lyrics

Pepper me o pepper me o
Say my body just dey pepper me o
Baby girl you fine dem no dey tell person o
You getty vibe wey b legendary o

Mi o mo pe ole toyi
Say I just dey smile bi eni mu molly
Ahn anywhere u go I want to go
She no dey make my battery low
Ahn ahn make your people no go find out
Baby tell me what is on ur mind now
U too dey high me you be ganja o
Right now lie down
I dey your side biko wine down
Say she turn me lover I no be fighter o
Baby dakun maje kaja o

Cos your energy too sharp
Why you do me like dat
No go dey play me like panpanranran
No do me like dat

My baby bad
Ahh why you do me like that
I no go play you like Ronaldo Play your like Ronaldo
Do you love me
Cause I love you
Don’t you worry
I no go fit let you go
You can call me I go come through
And I promise
I will never let you go
Oya oo

Omoyen Omo yen o gbesumomi (hmmm)
I no wan to Dey waste no time to Dey think
Jo gbesumomi
Omoyen bad
Malo no gedede wa gbesumomi
Anywhere wey you wan go boy I go follow
Hmmm

Cos your energy too sharp
Why you do me like dat
No go Dey play me like panpanranran
No do me like dat

My baby bad
Ahh why you do me like that
I no go play you like Ronaldo Play you like Ronaldo
Do you love me
Cause I love you
Don’t you worry
I no go fit let you go
You can call me I go come through
And I promise
I will never let you go

Pepper me o pepper me o
Say my body just Dey pepper me o
Baby girl you fine dem no Dey tell person o
U Getty vibe wey be legendary o

You can call me I go come through
And I promise
I will never let you go