Qing Madi Pressure Lyrics

So many things inside my mind
Where do I begin?
I’m still fighting my inner rhythm
So many water don fall from my eye
Wetin I desire?
Wetin I dey find when I open up please? Oh woah, woah

But the pressure, e wan dey killie me now
E wan dey killie me now
Holding your hands lord
Make I no drag me down
Make I no drag me down
When I follow your next step o
I know I’m fine
I said I know I’m fine, oh I
Say I know I’m fine, oh I, oh ah

And If I put it all on imma put it on all on Ọlọrun
Ṣe Jah say him get love for me
But I’m sure that I hurt him
And If I put it all on imma put it on all on Ọlọrun
And leave the battles I cannot fight for Him, uhn uhn uhn

Ah, falling out
Falling out feel like a fallen angel
Ah, see that I been praying hard
Praying for something wey I go still do, oh oh
My own be say
I don’t wanna go back to what I stopped
I don’t wanna go back to what I’m begging to let go

So many things inside my mind
Where do I begin?
I’m still fighting my inner rhythm
So many water don fall from my eye
Wetin I desire?
Wetin I dey find when I open up please? oh woah, woah

But the pressure, e wan dey killie me now
E wan dey killie me now
Holding your hands lord
Make I no drag me down
Make I no drag me down
When I follow your next step o
I know I’m fine
I said I know I’m fine, oh I
Say I know I’m fine, oh I, oh ah

And If I put it all on imma put it on all on Ọlọrun
Ṣe Jah say him get love for me
But I’m sure that I hurt him
And If I put it all on imma put it on all on Ọlọrun
And leave the battles I cannot fight for Him, uhn uhn uhn

Put it all on
Put it all on him
Amma put it all on him
Amma put it all on him
Amma put it all on him