Runtown – All About You Lyrics

Runtown All About You Lyrics

If I call you baby
No go Dey worry about who Dey call me baby
Cos if I call you my baby ,omo
Only on you I’m concentrating

I don’t know what to do
Tell me what do I do
When it’s all about you
Darling what do I do

See I don’t know what to do
Tell me what do I do
When it’s all about you
Darling what do I do

Yeah yeah
Woah woah

See I been waiting all night
All night is a very longtime
Come Dey tell me bye bye
How I want take survive

See I been waiting all night
All night is a very longtime
Come Dey tell me bye bye
How I want take survive

Pussy power no go kill man pikin
No fit understand this kind feeling
Wey I no Dey look other woman
Swear I no Dey look other woman
Anybody wey go try come between
Sixteen ,run a man missing
Baby you all I’m wishing

I don’t know what to do
Tell me what do I do
When it’s all about you
Darling what do I do

See I don’t know what to do
Tell me what do I do
When it’s all about you
Darling what do I do

Yeah yeah
Woah woah

See I been waiting all night
All night is a very longtime
Come Dey tell me bye bye
How I want take survive

See I been waiting all night
All night is a very longtime
Come Dey tell me bye bye
How I want take survive

    Lyrics Knowledge:

  • Written by: Runtown
  • Album: Signs
  • Released: 2022